LRC歌词


[ti:Not My Problem]
[ar:Adekunle Gold]
[al:Tequila Ever After]
[by:]
[00:00.00]Not My Problem - Adekunle Gold
[00:00.54]Lyrics by:Shae Jacobs/Godwin Sonzi/Adekunle Kosoko/Lola Rae
[00:01.08]Composed by:Shae Jacobs/Godwin Sonzi/Adekunle Kosoko/Lola Rae
[00:01.62]Produced by:Shae Jacobs
[00:02.16]Not my problem
[00:07.26]Na your problem
[00:10.34]Se I no dey satisfy you
[00:12.10]24/7 I dey ride I don tey wey beside you
[00:15.27]Baby no make I remind you
[00:16.94]Sey my love is the sweetest nah you can't deny boo
[00:20.01]Na you say AG baby o I go carry your baby
[00:23.39]Ah ah
[00:25.01]No be one of your word oh
[00:26.79]I dey true you dey parọ o
[00:30.01]You dey play with my mind o
[00:31.80]Dey turning my head like merry-go-round o
[00:35.14]Dey go back and forth o
[00:36.66]Say I am the one but you choosing yourself o
[00:39.87]Wahala o
[00:41.06]Today you wan stay tomorrow you wan go
[00:43.50]No get control my heart breaks slow
[00:46.06]Baby I no beg if you wan go
[00:48.38]'Cause it's not my problem
[00:50.59]I no go wait for you to see I'm not your option
[00:56.11]I no wan hear story see it's your problem
[01:00.89]I no go hold you down if you show me doubt na your problem
[01:05.57]Ọmọ it's your problem your problem oh oh
[01:09.55]Girls plenty plenty
[01:11.17]Why you come dey play like say I be your ọbọlọ o
[01:14.32]Eye don detty detty
[01:16.00]Wetin you dey do me onyi mi l'ọpọ lọ o
[01:18.85]I no blame you no be your fault o
[01:21.13]Na me go find love o instead money
[01:23.75]See one tear drop I no dey owe you
[01:25.76]Baby if you leave me onto the next now now
[01:28.78]You dey play with my mind o
[01:30.78]Dey turning my head like merry-go-round o
[01:33.77]You dey go back and forth o
[01:35.61]Say I am the one but you choosing yourself o
[01:38.68]Wahala o
[01:39.86]Today you wan stay tomorrow you wan go
[01:42.28]No get control my heart breaks slow
[01:44.82]Baby I no beg you if you wan go
[01:47.14]'Cause it's not my problem
[01:49.44]I no go wait for you to see I'm not your option
[01:54.76]I no wan hear story see it's your problem
[01:59.85]I no go hold you down if you show me doubt na your problem
[02:04.34]Ọmọ it's your problem your problem
[02:07.27]Not my problem
[02:09.11]I no go wait for you to see I'm not your option
[02:14.52]I no wan hear story se it's your problem
[02:19.48]I no go hold you down if you show me doubt na your problem
[02:23.93]Ọmọ it's your problem your problem oh oh

文本歌词


Not My Problem - Adekunle Gold
Lyrics by:Shae Jacobs/Godwin Sonzi/Adekunle Kosoko/Lola Rae
Composed by:Shae Jacobs/Godwin Sonzi/Adekunle Kosoko/Lola Rae
Produced by:Shae Jacobs
Not my problem
Na your problem
Se I no dey satisfy you
24/7 I dey ride I don tey wey beside you
Baby no make I remind you
Sey my love is the sweetest nah you can't deny boo
Na you say AG baby o I go carry your baby
Ah ah
No be one of your word oh
I dey true you dey parọ o
You dey play with my mind o
Dey turning my head like merry-go-round o
Dey go back and forth o
Say I am the one but you choosing yourself o
Wahala o
Today you wan stay tomorrow you wan go
No get control my heart breaks slow
Baby I no beg if you wan go
'Cause it's not my problem
I no go wait for you to see I'm not your option
I no wan hear story see it's your problem
I no go hold you down if you show me doubt na your problem
Ọmọ it's your problem your problem oh oh
Girls plenty plenty
Why you come dey play like say I be your ọbọlọ o
Eye don detty detty
Wetin you dey do me onyi mi l'ọpọ lọ o
I no blame you no be your fault o
Na me go find love o instead money
See one tear drop I no dey owe you
Baby if you leave me onto the next now now
You dey play with my mind o
Dey turning my head like merry-go-round o
You dey go back and forth o
Say I am the one but you choosing yourself o
Wahala o
Today you wan stay tomorrow you wan go
No get control my heart breaks slow
Baby I no beg you if you wan go
'Cause it's not my problem
I no go wait for you to see I'm not your option
I no wan hear story see it's your problem
I no go hold you down if you show me doubt na your problem
Ọmọ it's your problem your problem
Not my problem
I no go wait for you to see I'm not your option
I no wan hear story se it's your problem
I no go hold you down if you show me doubt na your problem
Ọmọ it's your problem your problem oh oh

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!